khing zhar - Devil May cry lyrics

Khing zhar – Devil May kry [ lyrics ]

khing zhar - Devil May cry lyrics

Download

Devil ma y Kry :
Yahhhhhhhhhh
zzzzzzzzharrrrrrrr
Ehhhhhhhh
Yahhhhh
Trading war stories
a black on dis ground
jealosing niggers at his spot
look in my eyes
blood wa lojumi
look in my eyes
Loook in mah eyes
Yahhhh
🤧
u no fit cheat dis world
unless it cheat u
anything wey u do for real
there will be payback
cux
one day na one day
either good or bad day
na part of it
wetin dey sup for my country
na
part of speech
……..
u dont need dictionary for u to read me
u dont need wikipedia
to no about me
u dont need google
b4 u search me
Am still searching
Because I’m still single
……..
call me the devil
i no dey ur level x3
if you see me thinking 🤔
Na money 💰dey involve

call me the devil
i no dey ur level x3
if you see me thinking 🤔
Na money 💰dey involve
………………….
since dey dont give a fuck
me too dont give a dahm
its just me against d world
i gat nothing too loooose
i worship my own God
u worship ur devil
mummy beat her
senorita
mamacita
action bitter
alomo tu bitter
mummy peter
mummy rita
aye ni ka
walahi talahi
aye ma Nika x2
…….
sometimes i wonder
if heaven get a ghetto
am frm agege lasgidi
part of ghetto
…………….
😲
wu d fuck are this biteches
😮
messenger of the devil
………,,,,,,,,,,,,,,
made promise with there devil
betrayed ther devil
now am here in my heaven
siping pure heaven
haters been jumping like frog
2sec nowww
on there way to heaven
…….
No give up my brother man
do am again x3
……………
make d devil dey cry
make d devil dey cry
👿💦🥲
………….,,,,,
Am still searching
Because I’m still single
……..
call me the devil
i no dey ur level x3
if you see me thinking 🤔
Na money 💰dey involve

call me the devil
i no dey ur level x3
if you see me thinking 🤔
Na money 💰dey involve
………
since dey dont give a fuck
me too dont give a dahm
its just me against d world
i gat nothing too loooose
i worship my own God
My Own God 🕋
u worship ur Devil 👁

 

One thought on “Khing zhar – Devil May kry [ lyrics ]

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back To Top